Indian olopa arrest 28 years old man

Tori As We Dey WakaCome:
India olopa don waka arrest one 28-year-old sake of say him molest, plus to do by force minimini- wanawana(rape) to fit enter di place of one small dog. 
One 61-year-old wey be say naim dey ginger for animal rights naim fil the complain.
for inside one video wey dem send to the man, for the the man dey do the do to the six-month-old dog. 
As the matter take be, Last year for the same place, a dog wey im name na Nuri, naim one man too bin rape.



Dis na di tori wey we carry waka come.
As we dey waka, no be lie.
Remember to follow us on top we social media page. 
Facebook @wakacometv
Instagram @wakacometv
Follow us on top 
twitter @wakacometv 
You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv  
If you get Tori for us, waka come we WhatsApp on 08133385379 or 
send your Tori to we Email: wakacometv@gmail.com 
As we dey waka, no be lie.

Comments

Popular posts from this blog

Kenya don dey hot, Tori As We Dey Waka Come

Nigerian chef: Hilda Baci don break Guinness World Record for ‘longest cooking time.

Cholera dey kill fast past Covid19 for Nigeria