Plasings

Wys tans plasings vanaf Mei, 2022

All Progressives Congress (APC) presidential primary election postponed.’

Prent
Tori As We Dey Waka Come: Dis na di picture of APC Presidentail candidates APC Don waka Postpones Presidential Primary To June.  All Progressives Congress (APC) don waka come say dem postponement di special convention for the primary of the 2023 presidential election. According to him, the postponement followed the extension of the deadline for the submission of the list of candidates by political parties by the Independent National Electoral Commission. The ruling party waka come to adjust di primary election timetable and tell INEC make dem extend di deadline dis june.

PDP 2023 presidential Candidate: Former Vice president Atiku Abubakar go represent PDP

Prent
Tori As We Dey Waka Come: Ontop polict waka for 2023. Di former Vice President of  Nigeria, Atiku Abubakar Don waka win to represent him party for 2023 presidentail election, wey go happen next year, dem been declared the representative of the 2023 presidential Candidate for The People Democratic Party (PDP) on Saturday wey be 28th of May 2022. Atiku win Di primary by 371 votes him use comort Governor Nyesom Wike of Rivers State for road, Governor Nysom Wike get 237 votes, Former President of Di Senate, Bukola Saraki, scored 70 votes. Governor Udom Emmanuel of Akwa Ibom State get 38 votes; Bauchi State Governor, Bala Mohammed, scored 20 votes; a former Senate President, Pius Anyim, get 14 votes.

Deborah's Killer: Police Stop Dem for sokoto

Tori As We Dey Waka Come: Click to see Di videos  Di VIDEO Dis na di waka today inside sokoto has olopa dey try arrest di pipo wey kill dis innocent girl wey be student, Deborah na Christian and wating make Dis pipo kill am na because day she yan about Jesus, inside qan video wey dey go viral for social media, Dis Muslim pipo wey kill Dis innocent girl yan say e dey inside dem believe say make any body no talk about am, but plenty Muslim don waka come outside yan about Dis matter ontop social media say, na lie, e no dey inside any Muslim belive, say make police arrested all this people wey kill Dis innocent girl, ontop di waka update, Dis pipo don go burn qan Catholic Church and also scater market. For more Tori waka go we Facebook page @wakacometv or DM our page for any update. As we dey waka, no be lie.