Posts

Showing posts from November 4, 2022

Nigeria Minister of education don waka say him no like di sex education inside school.

Image
Tori As We Dey WakaCome: Federal government don come dey order Nigerian Educational Research and Development Council (NERDC) to remove sex education from children curriculum for school. The Minister of Education, Malam Adamu Adamu, naim give the direction for inside Abuja. Dis na di tori wey we carry waka come. As we dey waka, no be lie. Remember to follow us on top we social media page.  Facebook @wakacometv Instagram @wakacometv Follow us on top  twitter @wakacometv  You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv   If you get Tori for us, waka come we WhatsApp on 08133385379 or  send your Tori to we Email: wakacometv@gmail.com  As we dey waka, no be lie.

66 yrs PaPa Wey Kill Him Pikin, waka bury her inside shallow grave inside Akwa Ibom

Image
 Tori As We Dey WakaCome: Na Di Picture of Di 66 year old man wey allegedly kill im daughter bi dis. Olopa for Akwa Ibom State don arrest di 66 years old man wey kill im 20years old daughter, Di Tori Wey Waka Come be say dis 66 years old man waka kill him 20 years old daughter after dem bi get wan fight,  inside compound wey she go hold im papa plocus dat wan wey oyinbo dey call manhood as dem dey fight. Di na why her papa use stick to hit her for head and she kon die. inorder to hide wetin im do, dis man come bury her for shallow grave inside dia family compound, olapa yan say dem don waka bring out di dead bodi of di girl and dem go do autopsy on am. Dis na di tori wey we carry waka come. As we dey waka, no be lie. Remember to follow us on top we social media page.  Facebook @wakacometv Instagram @wakacometv Follow us on top  twitter @wakacometv  You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv   If you get Tori for us, waka come we W...