Posts

Showing posts from April, 2026

Police open fire on a Nigerian citizen on handcuf.

Image
Tori As We Dey, WAKA Come As E Dey Hot inside We country Nigeria, Dis wahala happened for Delta State. Olopa open fire for dis Nigerian citizen, for broaday light, tori wey waka come reach say dis person way im name na oghenemine olopa cash am inside the video wey dey for social media, Di olopa open fire on top im head wen him dey try talk say, he go carry dem waka go see di pipo.  We dey beg IGP OLATUNJI DISU, Di Oga of Police, make im check dis matter. Make justice come.     If truth no dey, wound no go heal. If dem no do anything, nobody go trust again. Every Nigerian deserve to waka for street with peace and respect.  Concern Citizen Don yan on top social media.  4 to 5 other police men dey stand there dey watch as their colleague cork gun and shoot Oghenemine for head. Police arrest and parade just one person. Where di rest dey?  Abi dem no follow hand for dis wicked killing? As we dey waka, no be lie. IF you g...

South africa wahala

Image
Tori As We Dey Waka Come: As E Dey Hot inside Southafrica, we Nigeria pipo Don Yan give we kuntry pipo make demo waka come back home jejely to avoid wahala we dis Southafrican pipo dey do foreigners inside dem kuntry any how. Na big wahala inside some part of southafrica dem dey do dis waka for several cities wey include Cape Town, Durban and East London don turn violent, and reports of looting, property damage and injuries full ground. As we dey waka, no be lie. IF you get Tori for us, send am to we email: wakacometv@ gmail.com For every tori we go dey give you better money.