Zelensky don fire Ukraine top army commander
Tori As We Dey Waka Come:
POLITIC WAKA
Zelensky don fire Ukraine top army commander after people protest for days
E happen just few days after dem remove popular Defence Minister Mykhailo Fedorov — and that one cause protest for street everywhere for the country.
At first, people dey talk say Fedorov resign because of fight between am and Syrskyi. Now dem don confirm am say na true.
Fedorov, 35, people dey praise am well-well because e bring new energy to the ministry and change how army dey run. E even lead fight against corruption.
Syrskyi, 60, many people for Ukraine see am like old-school Soviet commander wey no dey quick to make big changes for army.
Dem don replace am with Mykhailo Drapatyi, 43, na strong general wey don see war and people like am.
Drapatyi talk say:
"I go work well, I go focus fully, and I go respect the people wey dey defend our country today."
Dis na do ogbonge waka we carry waka come today as E Dey Hot. As We Dey Waka, No Be Lie.
For advert contact WakacomeTV
Email:wakacometv@gmail.com

Comments
Post a Comment