Team Nigeria don win Gold Award for 2026 Spelling Bee World Cup wey hold for Shanghai.

Tori As We Dey Waka Come:
Nigeria don make history o! πŸ‡³πŸ‡¬

Team Nigeria don win Gold Award for the Middle School Group Category for the 2026 Spelling Bee World Cup wey hold for Shanghai, China!

Na their first time to even show face for this big world competition. The 4 young people for the team do us proud on top world stage. Dem qualify after dem shine for Nigeria Spelling Bee and African Spelling Bee Championship.

Big congratulations to these brilliant young spellers! Una don make Nigeria proud


For more ogbonge waka, remember As we dey waka, no be lie.

For advert contact WakacomeTV
Email:wakacometv@gmail.com 

Comments

Post a Comment

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.