Posts

Showing posts from May 29, 2022

All Progressives Congress (APC) presidential primary election postponed.’

Image
Tori As We Dey Waka Come: Dis na di picture of APC Presidentail candidates APC Don waka Postpones Presidential Primary To June.  All Progressives Congress (APC) don waka come say dem postponement di special convention for the primary of the 2023 presidential election. According to him, the postponement followed the extension of the deadline for the submission of the list of candidates by political parties by the Independent National Electoral Commission. The ruling party waka come to adjust di primary election timetable and tell INEC make dem extend di deadline dis june.

PDP 2023 presidential Candidate: Former Vice president Atiku Abubakar go represent PDP

Image
Tori As We Dey Waka Come: Ontop polict waka for 2023. Di former Vice President of  Nigeria, Atiku Abubakar Don waka win to represent him party for 2023 presidentail election, wey go happen next year, dem been declared the representative of the 2023 presidential Candidate for The People Democratic Party (PDP) on Saturday wey be 28th of May 2022. Atiku win Di primary by 371 votes him use comort Governor Nyesom Wike of Rivers State for road, Governor Nysom Wike get 237 votes, Former President of Di Senate, Bukola Saraki, scored 70 votes. Governor Udom Emmanuel of Akwa Ibom State get 38 votes; Bauchi State Governor, Bala Mohammed, scored 20 votes; a former Senate President, Pius Anyim, get 14 votes.