Plasings

Wys tans plasings vanaf Januarie, 2022

Nigerian Super Eagles Kelechi Iheanacho goal make Mohammed Salah Pharaohs wan cry

Prent
Tori As We Dey Waka Come: Na Nigerian player Kelechi Iheanacho goal give Super Eagles victory over Mohammed Salah Pharaohs We Afcon winners Nigeria Super Eagles tackle seven time winners pharaohs of Egypt for Estadio Roumde Adjia stadium onTuesday 11th January 2022, for match wey many pipu say fit be di biggest game for dis Nations Cup for Cameroun so far. We Eagles 19th appearance for Afcon tournament and dem dey try to win dia fourth trophy, dia opponents Pharaohs dey make dia 23rd appearance. An also Egypt dey hope to get dia eight trophy. Di two t eams dey look forward to di FIFA world cup in Qatar as dem already progress to di next round of qualifiers See How di match take waka come Mohammed Salah wey be Egyptian captain t ake di first kick of di game as di refereee blow di whistle to signal di start of di match. Egyptian player Mostafa Mohammed test we Nigerian goalkeeper, Okoye wit di first shot of di game. Galatasaray striker shot fro