BREAKING NEWS: NNPC Gas Station Catch Fire For Akute
Tori As We Dey Waka Come: Inside dis picture una go see as pipo plenty dey try help to stop di fire wey happen today Saturday 6th of March 2021 dis morning. Dis fire start to dey burn for inside NNPC Gas Station, wey dey along alagbole, for Ore Meji Bus Stop, Akute Road Lagos State. Click on this, to see di video👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇 NNPC GAS STATION CATCH FIRE FOR AKUTE VIDEO wakacometv.blogspot.com send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379. As We Dey Waka, No Be Lie. #wakacometv #toriaswedewakacome