BREAKING NEWS: NNPC Gas Station Catch Fire For Akute

Tori As We Dey Waka Come: 


Inside dis picture una go see as pipo plenty dey try help to stop di fire wey happen today Saturday 6th of March 2021 dis morning.



Dis fire start to dey burn for inside NNPC Gas Station, wey dey along alagbole, for Ore Meji Bus Stop, Akute Road Lagos State.


Click on this, to see di videoπŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡
NNPC GAS STATION CATCH FIRE FOR AKUTE VIDEO

wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

  1. The article looks magnificent, but it would be beneficial if you can share more about the suchlike subjects in the future. Keep posting. https://witnessngr.com

    ReplyDelete

Post a Comment

Popular posts from this blog

Boko Haram Don Collect Kaure Village: Over 3,000 Pipo Don Dey Homeless Inside Niger State.

Wizkid, Omah Lay and Plenty Celeb waka come with Headies 14th Edition Award dis February 2021.

Dis Christmas ogbonge awoof promo