Posts

Showing posts from April 29, 2026

Police open fire on a Nigerian citizen on handcuf.

Image
Tori As We Dey, WAKA Come As E Dey Hot inside We country Nigeria, Dis wahala happened for Delta State. Olopa open fire for dis Nigerian citizen, for broaday light, tori wey waka come reach say dis person way im name na oghenemine olopa cash am inside the video wey dey for social media, Di olopa open fire on top im head wen him dey try talk say, he go carry dem waka go see di pipo.  We dey beg IGP OLATUNJI DISU, Di Oga of Police, make im check dis matter. Make justice come.     If truth no dey, wound no go heal. If dem no do anything, nobody go trust again. Every Nigerian deserve to waka for street with peace and respect.  Concern Citizen Don yan on top social media.  4 to 5 other police men dey stand there dey watch as their colleague cork gun and shoot Oghenemine for head. Police arrest and parade just one person. Where di rest dey?  Abi dem no follow hand for dis wicked killing? As we dey waka, no be lie. IF you g...