Nigeria Airport - Air line don waka end dier strike
Tori As We Dey WakaCome: Di Air Transport Services Senior Staff Association of Nigeria (ATSSSAN) don end their strike against Bi-Courtney Aviation Services Limited (BASL) based on say dem sake 34 of their members dem without due process. Mr Frances Akinjole, Deputy General Secretary of the union naim yarn say the union end their strike after when the Ministry of Labour & Employment, the Nigerian Civil Aviation Authority (NCAA), the Federal Airport Authority ( FAAN), the Nigerian Airspace Management Agency (NAMA) and other airport security agencies bin do a meeting inside Lagos. Dis na di tori wey we carry waka come. As we dey waka, no be lie. Remember to follow us on top we social media page. Facebook @wakacometv Instagram @wakacometv Follow us on top twitter @wakacometv You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv If you get Tori for us, waka come we WhatsApp on 08133385379 or send your Tori to we Email...