Nigeria Airport - Air line don waka end dier strike

Tori As We Dey WakaCome:
Di Air Transport Services Senior Staff Association of Nigeria (ATSSSAN) don end their strike against Bi-Courtney Aviation Services Limited (BASL) based on say dem sake 34 of their members dem without due process.

Mr Frances Akinjole, Deputy General Secretary  of the union naim yarn say the union end their strike after when the Ministry of Labour & Employment, the Nigerian Civil Aviation Authority (NCAA), the Federal Airport Authority ( FAAN), the Nigerian  Airspace Management Agency (NAMA) and other airport security agencies bin do a meeting inside Lagos.

Dis na di tori wey we carry waka come.
As we dey waka, no be lie.
Remember to follow us on top we social media page. 
Facebook @wakacometv
Instagram @wakacometv
Follow us on top 
twitter @wakacometv 
You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv  
If you get Tori for us, waka come we WhatsApp on 08133385379 or 
send your Tori to we Email: wakacometv@gmail.com 
As we dey waka, no be lie.

Comments

Popular posts from this blog

Kenya don dey hot, Tori As We Dey Waka Come

Nigerian chef: Hilda Baci don break Guinness World Record for ‘longest cooking time.

Cholera dey kill fast past Covid19 for Nigeria