ASUU waka on top Covid-19

Tori As We Dey Waka Come:

Some staffs for UNILAG carry waka on top covid-19 yesterday on Sunday, after dis waka, dem say di skul never ready to open.

ASUU waka yan say, dis Corona Virus, don pai pipo and Di matter don come Up to 99,063 and 1,350  on Saturday.


Universities across Nigeria go begin get ready and prepare to return to school from di 18th of January, 2021. Dis na sake of say various school management don dey set time wey new academic session go begin for dis year 2021.



www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Plaas 'n opmerking

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.