Nigerian Security waka with we Nigeria Security civil Defense Corps
Tori As We Dey WakaCome: Di Nigeria Security and Civil Defence Corps wey be (NSCDC) yarn say all efforts dey on ground to remove insecurity for inside the country. The Commandant General of NSCDC, Ahmed Audi come out dey yarn say Ogbonge Government dey work hard. When dem bin dey yarn for inside Abuja, na for there Oga Audi, con dey tell all the brotherly and sisterly dem for inside we country obodo Naija, say make una no dey listen to some kind talk wey dey rub sand-sand for the effort of ogbonge government based on say dem dey work hard to fight against insecurity for inside we country. Dis na di tori wey we carry waka come. As we dey waka, no be lie. Remember to follow us on top we social media page. Facebook @wakacometv Instagram @wakacometv Follow us on top twitter @wakacometv You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv If you get Tori for us, waka come we WhatsApp on 08133385379 or send your Tori to we Emai...