Nigeria Super Falcons go start their run for historic 11th title for 2026 Women’s African Cup of Nations
Tori As We Dey Waka Come: SPORT WAKA Super Falcons Don Set To Chase Their 11th WAFCON Title! Nigeria Super Falcons go start their run for historic 11th title for 2026 Women’s African Cup of Nations (WAFCON). Group Stage Fixtures First Match - Nigeria vs Malawi π️ - 28th July, 2026 π️ - Al Medina Stadium, Rabat ⏰ - 9PM WAT Second Match - Nigeria vs Zambia π️ - 1st August, 2026 π️ - Al Medina Stadium, Rabat ⏰ - 9PM WAT Third Match - Egypt vs Nigeria π️ - 5th August, 2026 π️ - The Olympic Stadium, Rabat ⏰ - 9PM WAT Make we support our girls make dem bring di cup come Naija again! π³π¬ As We Dey Waka, No Be Lie. For Advert email us E:mail wakacometv@gmail.com