Nigeria Super Falcons go start their run for historic 11th title for 2026 Women’s African Cup of Nations

Tori As We Dey Waka Come:
SPORT WAKA

Super Falcons Don Set To Chase Their 11th WAFCON Title!

Nigeria Super Falcons go start their run for historic 11th title for 2026 Women’s African Cup of Nations (WAFCON).

Group Stage Fixtures

First Match - Nigeria vs Malawi
🗓️ - 28th July, 2026
🏟️ - Al Medina Stadium, Rabat
⏰ - 9PM WAT

Second Match - Nigeria vs Zambia
🗓️ - 1st August, 2026
🏟️ - Al Medina Stadium, Rabat
⏰ - 9PM WAT

Third Match - Egypt vs Nigeria
🗓️ - 5th August, 2026
🏟️ - The Olympic Stadium, Rabat
⏰ - 9PM WAT

Make we support our girls make dem bring di cup come Naija again! 🇳🇬




As We Dey Waka, No Be Lie.
For Advert email us
E:mail wakacometv@gmail.com

Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.