Di Goat of Women’s Africa Cup of Nations
Nigeria women na number 1 champion of women football for African and overseas.
Tori As We Dey Waka Come:
SPORT WAKA
You sabi say na only three countries don ever win Women’s Africa Cup of Nations?
๐ณ๐ฌ Nigeria: 10 WAFCON trophies wey dem recognize
๐ฌ๐ถ Equatorial Guinea: 2
๐ฟ๐ฆ South Africa: 1
For 1991 & 1995, dem use am do FIFA Women’s World Cup qualifier, so dem no count am as tournament trophy — but Nigeria still win both of dem.
๐ฒ๐ฆ Morocco go host the 16th edition of WAFCON (some people dey call am 14th if you no count 1991 & 1995).
Dis na do ogbonge waka we carry waka come today as E Dey Hot. As We Dey Waka, No Be Lie.
For advert contact WakacomeTV
Email:wakacometv@gmail.com

Comments
Post a Comment