Ukrainian drones don hit warehouses wey belong to Russia biggest online shop

Tori As We Dey Waka Come:

Ukrainian drones don hit warehouses wey belong to Russia biggest online shop again.

According to the company founder and regional governors, 15 people don injure.

Di company founder talk say overnight attacks hit Wildberries logistics hubs for Krasnodar and Stavropol regions. Because of that, dem evacuate workers.

Na the second time for four days wey Ukraine go attack the company facilities. For Saturday, drones hit warehouses for Tambov and Elektrostal too.


Dis na di ogbonge waka we carry waka come today as E Dey Hot. As We Dey Waka, No Be Lie.

For advert contact WakacomeTV
Email:wakacometv@gmail.com 

Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.