South africa wahala
Tori As We Dey Waka Come:
As E Dey Hot inside Southafrica, we Nigeria pipo Don Yan give we kuntry pipo make demo waka come back home jejely to avoid wahala we dis Southafrican pipo dey do foreigners inside dem kuntry any how. Na big wahala inside some part of southafrica dem dey do dis waka for several cities wey include Cape Town, Durban and East London don turn violent, and reports of looting, property damage and injuries full ground.
As we dey waka, no be lie.
IF you get Tori for us, send am to we email: wakacometv@gmail.com
For every tori we go dey give you better money.

Comments
Post a Comment