Deborah's Killer: Police Stop Dem for sokoto


Tori As We Dey Waka Come:

Click to see Di videos Di VIDEO

Dis na di waka today inside sokoto has olopa dey try arrest di pipo wey kill dis innocent girl wey be student, Deborah na Christian and wating make Dis pipo kill am na because day she yan about Jesus, inside qan video wey dey go viral for social media, Dis Muslim pipo wey kill Dis innocent girl yan say e dey inside dem believe say make any body no talk about am, but plenty Muslim don waka come outside yan about Dis matter ontop social media say, na lie, e no dey inside any Muslim belive, say make police arrested all this people wey kill Dis innocent girl, ontop di waka update, Dis pipo don go burn qan Catholic Church and also scater market.
For more Tori waka go we Facebook page @wakacometv or DM our page for any update.
As we dey waka, no be lie.

Comments

Popular posts from this blog

Kenya don dey hot, Tori As We Dey Waka Come

Nigerian chef: Hilda Baci don break Guinness World Record for ‘longest cooking time.

Cholera dey kill fast past Covid19 for Nigeria