Nigeria President yan onto food matter

Tori As We Dey WakaCome:
 Waka enter farm! If you dey hungry,
No bi small matter Ontop food waka wey make we Nigeria President Muhammadu Buhari yan dis matter.
He still talk say, he dey aware say flood don scatter scatter some farmlands this season but say we still dey sell rice made in Nigeria, and e fit to feed all of us.

Dis na di tori wey we carry waka come.
As we dey waka, no be lie.
Remember to follow us on top we social media page. 
Facebook @wakacometv
Instagram @wakacometv
Follow us on top 
twitter @wakacometv 
You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv  
If you get Tori for us, waka come we WhatsApp on 08133385379 or 
send your Tori to we Email: wakacometv@gmail.com 
As we dey waka, no be lie.

Comments

Popular posts from this blog

Boko Haram Don Collect Kaure Village: Over 3,000 Pipo Don Dey Homeless Inside Niger State.

Wizkid, Omah Lay and Plenty Celeb waka come with Headies 14th Edition Award dis February 2021.

Dis Christmas ogbonge awoof promo