Breaking News: Military aircraft don crashes inside Abuja.

Tori As We Dey WakaCome: 




Di matter happen today wey be Sunday 21st of February 2021, Nigeria Military aircraft crashes for Abuja.


Hadi Sirika wey be di Aviation Minister, confirms di crash of military aircraft King Air 350 close to Nnamdi Azikiwe International Airport Abuja.

E talk say di aircraft crashed “short of our Abuja runway after reporting engine failure enroute Minna”

Sirika say di air crash “bin dey fatal” but make we kontri pipo dey calm down for we military to investigate di matter.

see di video:




wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Boko Haram Don Collect Kaure Village: Over 3,000 Pipo Don Dey Homeless Inside Niger State.

Wizkid, Omah Lay and Plenty Celeb waka come with Headies 14th Edition Award dis February 2021.

Dis Christmas ogbonge awoof promo