South-East don Ban Cows, make dem no dey waka again for road.
Tori As We Dey Waka Come:
South east Ban Cows by foot: No more Open Grazing, Umahi explain why dem ban movement of cows by foot.
South-east governor don ban open grazing, di Chairman Southeast Governors' Forum, David Umahi don confirm.
Governor Umahi of Ebonyi say di South-east zone ban open grazing of cattle inside dia areas
Na during one APC stakeholder meeting for Christian Ecumenical Centre Abakaliki, di Ebonyi State Governor announce dis mata.
Di South-east Governors' Forum also ban di movement of cows by foot into di zone and beg leaders to show loyalty to Nigeria alias patriotism for dia conduct to guarantee di unity of di kontri.
Governor David Umahi say: "We dey live in a dangerous time, without patriotism to our nation Nigeria, e dey very difficult to get a peaceful time"
Make leaders and stakeholders of di zone to speak up and avoid playing politics with di Security of di zone and nation.
"Governors of South-east don dey call on our leaders to speak out on di Security of di zone and unity of Nigeria, I read on paper where someone say im dey give Governors of South East 7-days to ban open grazing, di Governors of southeast don ban open grazing and movement of cows by foot into South East, in each of States of di South East, we dey manage ourselves well, wetin we discuss wit di herdsmen na di system wey dey place for a long time." Di governor can
E also caution pipo of di zone against instigating crises inside Nigeria through sharing of fake videos wey dey claim di killing of Fulanis by IPOB for inside di South East.
"Wetin our pipo must know be say security no dey political, wetin dey expected of di leaders na to put up programs wey favor di pipo and encourage national unity"
Gov. Umahi also say im support di call to flush out criminal elements from forests across di nation to boost the security of di kontri.
"Inside our forests today, we get di kidnappers, herdsmen, cultists, all sorts of criminals, anybody wey dey stay inside di forest dey take risk, when we say make pipo move out of di forests, na for dia own safety and security, so I support say make kidnappers, herdsmen, cultists, and bandits should dey flushed out of our forests"
Dis move by di South-east Governors dey come just at di same time wen some States for di South-west region of Nigeria dey face di same challenge of di herdsmen killers
wakacometv.blogspot.com
send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.
As We Dey Waka, No Be Lie.
#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments
Post a Comment