Abuja people don dey para well well on top this water wahala
Tori As We Dey Waka Come:
Abuja people don dey para well well on top this water wahala
E start since Sunday 19th July 2026, and till now water no dey for areas like Wuse 1, Wuse 2, Wuye and other places for inside Abuja.
Water Board don come out talk say make we no vex.
Dem say na maintenance work dey cause am, and e start since that Sunday 19th July.
Dem talk say the wahala go still continue till Thursday 30th July 2026.
So if you dey affected area, abeg manage small.
Normal water supply go come back on Thursday, 30th July 2026.
As We Dey Waka, No Be Lie.
For Advert email us
E:mail wakacometv@gmail.com

Comments
Post a Comment