School Girl Wey Carry Gun Enter School To Kill Teacher, Don Confess
The girl wey dem identify as Promise Idorenyin, na 17 years old, dem arrest her last week for one Community Secondary School for Ikot Ewa inside Akpabuyo local government area of Cross River State, after she bin try to shot one of her subject teacher with one local made pistol, wey she bin later confess say na one of her married man friend wey dey totori her body, give her.
Dem still dey interrogate the girl for further inquiry of the supposed confraternity wey she mention during her confession, to know which other students and teachers wey dey at risk for that same school wey she dey attend.
send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.
As We Dey Waka, No Be Lie.
#wakacometv #toriaswedewakacome
Comments
Post a Comment