Bone Straight hair and why e dey very expensive.


Tori As We Dey Waka Come:

Inside Dis video on top we youtube channel wakacomeTv, you go See as di matter dey sup ontop dis Bone Straight Hair, and why e dey very expensive to buy.

Many women for we kontri, don buy this hair to fit follow do Yanga and shakara, dis no be small wahala for lady wey no get money to buy this hair.


www.wakacometv.blogspot.com


send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

https://youtu.be/wzAyOT1jKuY

Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.