Uganda: Election in Chaos

Tori As We Dey Waka Come:

Today Na Election day For Uganda, but plenty pipo dey fear to come outside come vote.
The matter dey hot as Uganda government don shot down internet for Uganda.
No be small waka as Bobi wine wife, dey show inside wan video wey go viral, as Di Government security officer dey bit am.

Uganda youths dey para, na him make dem wonder if International criminal Court  (ICC) dey work. 

Today wey be 14th of January 2021, Election don start inside Uganda, Di
Government don shut down internet and wahala dey happen every where.

www.wakacometv.blogspot.com
send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.
As We Dey Waka, No Be Lie.

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.