NIN blame network for delay of registration

Tori As We Dey Waka Come:

As we carry waka enter NIN office, we yan with one of Di staff, him yan say, no be small job everyday, plenty pipo go come for registration and after some time, network go bad, na him make dem to dey shut down, dis matter dey make pipo vess, and di Queue dey long well well.

We yan with one of di pipo on top dis long Queue, her name na madam chioma.
Madam chioma yan on top how she take do her Registration waka, inside NIN office for Abuja.

Madam chioma: Dem say make I come back next month after them don give me number inside paper say na him dem go use attend to me, the crowd dey plenty, as early as 8am, pipo don full plenty for long Queue every day, but after 3pm dem go yan say dem wan shut down, say di network no dey work well well again, na till di next dey be that, dis na wetin my eye see, on top dis NIN registration, no be small matter.

www.wakacometv.blogspot.com
send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.
As We Dey Waka, No Be Lie.
#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.