Woman Die With Her Baby For Road Yesterday

Tori As We Dey Waka Come:

Dis wan happen yesterday 20th of January,
Inside warri Delta State, as police dey waka with motor to catch yahoo boys, dem kon go jam one keke wey carry passenger of one woman and her small pikin, for road on top high way, dis woman and her pikin kpai instantly. Dis wey dey painful so, happen for PTI junction inside Effurun.
Di police wey jam dis woman and her pikin, na from Ebrumede police station dem come from.

Di pipo wey use eye see the matter no happy at all as di woman and her pikin die,  dem burn police motor wey jam dis woman inside keke, dem even block road.


www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.