Vice Principal Rape, 12 years old girl in kastina.

Tori As We Dey Waka Come:

Vice principal arrested for impregnating 12-year-old student in Katsina.

Police don arrest One Vice Principal of one secondary school for impregnating one of the students for the school. Dis matter happen for Rimi Local Government Area of Katsina State, the teacher name na Ibrahim Tukur.

E get one secondary school for Rimi Local Government Area inside Katsina State, na him one Vice principal Ibrahim Tukur, give small pikin wey be student of di school, belle. Police don arrest this Ibrahim.

Presently, the girl wey him give belle na 12 years old pikin, and dis 12 years old girl don born di pikin.

Ibrahim Tukur and him padi wey dey do dis bad thing, police don catch all of dem on Wednesday, dem dey inside Kastina Police Command headquarter



www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.