Who start Charlie Charlie challenge?

Tori As We Dey Waka Come:
Na waiting be Charlie Charlie challenge?

Many pipo don yan say this challenge na evil spirit dey run the parrow, dem talk say na Demonic Angel be Charlie Charlie, say na evil spirit wey dey move pencil, say this na the way evil spirits dem dey use dey answer any question wey we human dey ask dem.
Plenty pipo don run mad on top this waka, dem say this game dey answer question when dem call him name, Charlie three time.

The game involve two pencils on top each oda,
You go come put am on top of paper, wey dem write Yes or No. 
The person way wan ask question go start to dey talk, after him don call charlie name three time, the pencil go move to answer the person question.

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.