CAF don hold draw.

Tori As We Dey Waka Come:
On top Sportwaka.
CAF don hold draw for Champions League group stage, Confederation Cup qualifier 

Dis match happen for inside Caf headquarter for Cairo, Egypt. Na for there dem do dis waka for dis season’s Champions League group stage, on Friday, the 8th of January.

Di champions way be Al Ahly of Egypt go begin the defense of their title against Al-Merreikh of Sudan for Group A, wey be former winners AS Vita Club of DR Congo and Tanzanian giants Simba S.C.

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome
#sportwaka

Comments

Popular posts from this blog

WAHALA WAY HAPPEN BETWEEN ISRAEL AND IRAN.

Di Owner of waka come Tv

India plane wey dey head to London crash wit over 200 pipo onboard