Covid-19: New Lockdown for we Kontri.

Tori As We Dey Waka Come:
Di Federal Government of Nigeria on Thursday talk say, dem dey reason make Dem start new lockdown for we countri, as di matter on top this Covid-19 dey go up.

According to Tori way dem talk,
“On the 6th of January 2021, dem record,
1,664 infections. Dis na another all-time high rate for Nigeria. Make we pipo take full responsibility through compliance and vigilance.”


Sani Aliyu way be di National Coordinator of the Presidential Task Force on Covid-19, talk for Abuja.

“If dis numbers continue to go up, and pipo continue to dey die, di only option go be to lock down di kontri.

Di Secretary to the Government of the Federation, Boss Mustapha, wey talk dis tori, talk say “The Presidential Task Force dey very concerned about the increasing daily numbers wey dem record.


send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.