4 Tips way go help you on top your NIN/Simcard/Bank acount


Tori As We Dey Waka Come:

4 matter wey fit make you enter wahala.

 Number 1: no use your face and information to go helep any body, to register sim card, or else the person go use the sim do magomago, na you go enter wahala.

Number:2
As the matter be now way your account details don dey together with your phone, no let any one use am make call again for your back.
If the person use your phone call, dem fit do magomago.

Number:3
No allow any body use your phone browse, make dem no go login to any social media account, if dem log in, dem go fit use am get into your bank account.

Number:4
From now make sure say you no dey share your phone with any body, because e don be like your ATM and BVN now.

Abeg share this tori give everybody.
Dis na security information wey go helep you on top your NIMC wey connect to your bank account and your sim card.


                       English

*SECURITY* Tips: If you have linked your SIM cards to your ID card or not, know these 4 things.

The ongoing linking of sim cards to the National identity cards process conducting by the National identity management commissioner (NIMC), it's a new development that would help citizens now and in the future. But for the fact that this improvement can be used to track down people and reduce criminal activities in the country, these are some things you need to know, to avoid being a victim.

(1). Even before now, it was not advisable to help people register their sim cards. Now that this new system has come, don't help anybody to register their sim.

(2). Be mindful of how you give people your phone to make calls or send texts. It's a mobile phone, let it always be with you.

(3). Don't allow anybody to use your phone to login into an account on social media. Or use your phone to create anything.

(4). Henceforth understand that your “Sim card”, is as important as your, ATM card number, your BVN, or your ATM pin.

This is because, you can be held responsible for what someone did with your sim card, so be conscious.


www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Kenya don dey hot, Tori As We Dey Waka Come

Nigerian chef: Hilda Baci don break Guinness World Record for ‘longest cooking time.

Cholera dey kill fast past Covid19 for Nigeria