See why school fit no open this January 2021.

Tori As We Dey WakaCome: 

this na why school fit no resume this January 2021.

According to the report from Africa CDC, them yan talk say, another new wave, wey dem call second wave of the virus, don dey waka inside we country Nigeria. Na the head of Africa's Centre for Disease Control, na im yan this one.

Africa Centers for Disease Control and Prevention dey assess whether the vaccines wey dem produce go still dey effective for we body.

Dem talk say, wetin we need to focus on na the measures wey go fit prevent transmission of COVID, and social distance.



send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.
#wakacometv #toriaswedewakacome 

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.