Schools go reopen in Rivers, 4th of January 2021
Tori As We Dey WakaCome:
School resumption 2021: Schools go reopen for Rivers and Bayelsa, dis January.
Public and private schools for Rivers State go reopen for normal academic activities on Monday 4th January, 2021.
Dis na according to statement from di State Ministry of Education wey di Permanent Secretary, Sir Chidi Adiele, sign.
The tori different from di 18th January 2021 date wey Federal Government bin give for schools to reopen across di kontri, amidst dere plan and preparation against di second wave of di Covid-19 pandemic.
send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.
As We Dey Waka, No Be Lie.
#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments
Post a Comment