Omah-Lay get Artist Twin Broda?

Tori As We Dey WakaCome:

controversial and trending 9ja artists, Omah-Lay don see him twin brother for we entertainment music industry, this him lookalike twin broda self dey sing well well like him and Kiss Daniels. Him name na Dimmybuoy, and him just drop new gbedu wey him call am "ARREST ME".
Even plenty reporters and celebrities dey mistake am for Omay Lay for live events. Dis matter na im dey we mouth, and other celebrities.

Omahlay & Dimmybuoy, abeg na who be who for we music industry???.




Send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or WhatsApp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.
#wakacometv #toriaswedewakacome 

 


Opmerkings

  1. Their resemblance is amazingly surprising. At last, Omah lay has finally found his look-alike.

    AntwoordVee uit
  2. I think @dimmybuoy did very well with the arrest me track. His sound is unique. At first, when I listened to the ARREST ME audio I thought twas KISS DANIEL'S singing, not until when I watched the viral video. Great talent you've got there @dimmybuoy.

    AntwoordVee uit
  3. A new artist lookalike

    AntwoordVee uit

Plaas 'n opmerking

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.