Legit COVID-19 medicine don finally Waka Come outside for Isreal.

Tori As We Dey Waka Come:

Israel na di oga for all di world now, as dem don carry waka come with di medicine wey dey remove coronavirus for person body.

On top dis same matter, United States of America don do plenty waka to helep for COVID19, still e no work, but Israel don get medicine wey go remove coronavirus kpatakpata.


Since January 19, 2021, 25.6% of di pipo wey dey Israel don collect dis medicine, wey dey remove coronavirus for body di number of pipo wey don collect am now na 550,000 pipo.



www.wakacometv.blogspot.com


send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.


As We Dey Waka, No Be Lie.


#wakacometv #toriaswedewakacome


Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.