Gunmen attack Dutsin Gari Village and others

Tori As We Dey Waka Come:

Di villages gunmen attack na Dutsin Gari, Asha-lafiya, Rayau, Munkuru, Mahunta and Talli.

Maigari yan say di residents of di affected villages want make government help dem.

Matawalle yan to the community pipo say, make dem no worry say him and him pipo go helep dem.

Him say him dey worry ontop di matter wey happen, say him no happy at all, and him dey feel serious pain ontop the matter.


“I assure you that I will do everything within my powers to make sure that you go back to your respective villages." Him yan

Him talk as him go make sure say dem dey okay and every body dey safe for dia villages.




www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Boko Haram Don Collect Kaure Village: Over 3,000 Pipo Don Dey Homeless Inside Niger State.

Wizkid, Omah Lay and Plenty Celeb waka come with Headies 14th Edition Award dis February 2021.

Dis Christmas ogbonge awoof promo