Luton Shelton Former Jamaican Footballer don die

Sport-Waka:

Luton Shelton Former Jamaican Footballer don die at 35. 

Dem bin diagnose am with amyotrophic, na on top dis matter him die, him bin get moto neurons disease wey make am retire to dey play ball in 2018.


Plenty pipo don cry say dis former striker die, him padi dem wey play ball with am self dey cry on top dis matter, dem no happy at all.


Him don play ball for plenty club and him score 35 goals for him country, Jamaica. Him play 25 times for blades, after him play finish for Helsingborg inside sweden, him score four times inside 21 games



www.wakacometv.blogspot.com


send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.


As We Dey Waka, No Be Lie.


#wakacometv #toriaswedewakacome

#sportwaka


Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.