Nigerian rapper, way dey blow pipo mind this 2021.

Tori As We Dey WakaCome:

Rap jam for this 2021, from Jizzydust.
Una remember our very own Nigerian rapper wey sing hit jam, LIFE NA JEJE, him full name na Onogbo Roland Omonigho a.k.a Jizzydust, him na Hip-Hop artist wey dey rap like Kanyewest & Jayz, E don drop new rap gbedu, for 2021 him call this jam, NO PEN FLOW.


Send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.
#wakacometv #toriaswedewakacome 

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.