shybaby! Nigerian International UK Base artiste, with hit gbedu, dis 2021.

Tori As We Dey WakaCome:

Dis artiste na him dey on top music waka, she go blow una mind dis 2021, na the artiste way pipo dem dey wait for, inside obodoyinbo for UK.

Shybaby wey don work with plenty big Nigerian artiste dem. Dem dey enjoy her song inside obodoyinbo, has she be UK base International female artiste, wey dey drop plenty gbedu, her full name na, Adesayo Lawal-Solarin, she don waka drop hot gbedu wey dey jam 2021 everywhere, the song title na Gbesunmobi, e dey for all music platform, na her song dey hot dis 2021.
 

Send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.
#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.