FG Don Waka Come, To Help Give Pipo Time For NIN Registration.

Tori As We Dey Waka Come:

Federal Government don give time, for we  pipo to fit waka on top we SIM card with NIN, FG talk say as di time no plenty for we pipo to fit do dis waka, dem don add time to am, di matter wey dem yan before bi say e go stop yesterday, wey be 19th of January 2021, now federal government don give everybody time till next month, on di 9th of February 2021, dis na good news for everybody wey never waka go do him registration. 

 Di  mobile network operators (MNOs) pipo don yan about di matter wey make Federal Government give we pipo time, dem talk set make we pipo self try waka come for registration, because na 9th of February go be di final closing time.




www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.