Covid19: UK don Ban 11 African kontri.

Tori As We Dey Waka Come:

UK don extend travel ban give 11 kontri for Africa, wey dey like to waka go obodoyinbo, on top corona virus, wey we pipp dey call covid-19.

Di United Kingdom yan on Thursday say, dem go extend ban to all international passengers from Southern African kontris, wey dey waka come dem kontri.


www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.