AMOTEKUN In Action on Fulani herdsmen.

Tori As We Dey Waka Come:

As the matter dey hot for Oyo State, more dan seven pipo don die, on top Dis kasala wit Oyo State Security Network Agency, wey we pipo sabi as Amotekun, and some herdsmen inside Okebi village, Aiyete Area for Ibarapa North Local Government Area inside the State.


Early momo as e dey hot, na him dem Amotekun carry waka, to do security parro on Saturday inside Okebi village, to look for suspected kidnappers and Fulani herdsmen wey dey hide inside Di village.


www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Kenya don dey hot, Tori As We Dey Waka Come

Nigerian chef: Hilda Baci don break Guinness World Record for ‘longest cooking time.

Cholera dey kill fast past Covid19 for Nigeria