America government should copy from Nigeria in Democracy.

Tori As We Dey Waka Come:

Dis na why we before before presido, oga GoodLuck Jonathan, Be peace, Ambassador.
After di 2015 election, oga Jonathan accept defeat and him congratulate him opponent.
 
Na 2011 be di Di First Election, wey dem elect Oga Jonathan as Vice President, den him kon enter as president after him sitting President wey be Umaru Yar'Adua pai.

Oga Jonathan waka to enter for presido office again, but di waka no work as him opponent wey be  Muhammadu Buhari, defeat am for 2015.


Oga Jonathan since den don dey waka go many African kontri for peace mission and election observation across Africa.

One of him new appointment na with ECOWAS, wey dem send am go Mali.



www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.