Covid19: UK Close Airport on lockdown.

Tori As We Dey Waka Come:

Coro dey disturb UK no be small, as dem don start to dey check who and who go fit enter dem Kontri
Last week na him di Prime Minister yan say di government dey on national lockdown.

"From 4am on di 15th of January 2021, we go dey introduce pre-departure testing requirements for every body wey dey waka enter England. All di pipo wey dey waka come on top water, and railway, dem go get prove say dem no get covid19, dis pipo go don do test 3days before dem start to take come UK."



Di advice wey dem get for pipo wey dey torchlight how dem go take waka enter UK, make dem sidown for house, make dem no plan to do any waka at all.
www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Boko Haram Don Collect Kaure Village: Over 3,000 Pipo Don Dey Homeless Inside Niger State.

Wizkid, Omah Lay and Plenty Celeb waka come with Headies 14th Edition Award dis February 2021.

Dis Christmas ogbonge awoof promo