Militan enter Imo State, wey make Curfew start on monday January 25, 2021.


Tori As We Dey Waka Come:

Di Governor Imo State on Monday, January 25, 2021, yan about waiting dey sup wey make am declare curfew.


Governor Hope Odidika Uzodinma, don yan give doesesidents of him State, say, time go dey dey wey pipu no go fit waka come outside at all, him do dis waka on top wating happen inside some local government areas fo Imo State, na only 9 local government dis curfew dey waka with, di name of dis 9 local government na, Orlu, Orsu, Oru East, Oru West, Ideato North, Ideato South, Njaba, Isu, Nwangele and Nkwerre local government areas of Orlu zone.


Di Governor take dis action after wetin happen for Imo state with some soldiers and militants.

Some pipu talk say di matter wey happen between soldiers and militants pipu, wey dey worry ontop di State, according to di pipu wey see as di matter happen, say di militant don kill and destroy things.

Governor dey beg di security pipu, make dem catch dis bad pipu wey dey do dis killing, to fit put dem for jail, dis na after him yan asy curfew go dey from now, because of di bad pipu wey dey kill, dey spoil everything inside di State.

Orlu Governor yan say dis na bad waka, wey dis pipu start so, and he no good at all, him yan this one with di pipu wey dis matter affect, say make dem obey di law, and corporate with di government to fit stop dis militant.

Governor contasue to yan say dis pipu dey waka bad waka with dis killing and him no like dis waka, him say dis no be di wey law and abiding citizen suppose waka.

Governor talk with di pipu wey dis matter affect say, make dem obey dis curfew, say make anybody no go miss road on top dis matter, or di person go face di law.

Governor no dey happy at all when him dey yan about di matter, him talk say him don order di security inside di Atate, make dem waka ontop dis curfew matter for better security, to fit stop dis bad pipu.

Di Governor Dey feel sorry with di pipu wey their pipu don die, on top dis matter, him talk dis wan when him go see dis pipu wey lose dia loved ones inside dis killing wey happen, Governor promise dem say him go bring does wicked pipu wey kpai dis pipu like dis to justice.




wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.