Nigeria President, sack im service chiefs, appoint new service chief on Tuesday.

Tori As We Dey Waka Come:

Nigeria President Muhammadu Buhari don sack im service chiefs wey him appoint for office since july 2015, on Tuesday na him President Buhari sack dem come replace dem with this new pipu dem, this na di name of Nigeria new service chief, Major-General L.E.O Irabor, go replace General Abayomi Olonisakin, Rear Admiral A.Z Gambo, go replace Vice Admiral Ibok-Ete Ekwe, Air-Vice Marshal I.O Amao, go replace Air Marshal Sadique Abubakar, Major-General I. Attahiru, go replace Lieutenant General Tukur Yusuf Buratai.

Dis Na Di Picture of Di new service chiefs wey  President Muhammadu Buhari appoint on Tuesday.


Dis Na Picture Of President Buhari and the old Service Chiefs wey him sack on Tuesday, for inside one meeting for Presidential Villa Abuja.

Na on di 13th July, 2015 (four years and six months ago) na im Buhari bin appoint all the service chiefs.
Sake of tension and security concerns wey dey the west African kontri for some time now, interest groups don dey mount presure on President Buhari to sack dem tey tey.



wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.